
Cubana Chief Priest Reacts to Claims Over Alleged Paternity Story
Nigerian socialite Cubana Chief Priest has reacted strongly to recent media reports and online discussions concerning an alleged Kenyan baby mama linked to him.
According to him
“Celebrity no suppose get shame, Shebi na my money una dey hustle like this. One thing na to make money another thing na to protect am from urch!ns like you people. If you have a child for me too bring it to any of my outlets or my residence Una deh m@d. Make I send person wey I no no money untop say you deh create content with my name and image online.
So this looks normal to you, If you born for person bring am to the person no use am dey do video. Bring me the child na you dey find papa for your pikin, me I’m not looking for my child so I’m not spending anything to help you, na una dey find billionaire papa for una pikin what does it have to do with my money. I’m here come to me Y’all hustlers.
