
Geh Geh Reacts to Viral Rumours Linking Chike to Frank Edoho’s Ex-Wife
Media personality Geh Geh has reacted to viral online reports allegedly linking singer Chike with the ex-wife of media personality Frank Edoho.
He said
“E no good oh. Wetin man do man. What is the cr!me of a man to a fellow man? They say wetin the man never do before the boy practise am. All this things no good o.Things like this dey expose the truth wey dey my teaching and e dey give my university relevance. Geh Geh university of wisdom and understanding is here to liberate men.
If you know Frank Edoho, tag am to this video. I no know how true the information is, but e dey all over the internet say that guy wey dey sing Chiké w0rk on Frank Edoho wife.If your wife ch£at on you as a man, it has nothing to do with you as a man. Because women are the gateke£pers.
The mistake wey many of Una dey make today be say Una go hear say them sl*££p with person wife Una go come dey m0ck the man. That no get anything to go with the man because the man no get c0ntr0l over the woman choices and decisions.The day you go realize say the reason why man dey marry and the reason wey woman dey marry na two different thing na when you go start dey understand my teaching…”
