
Teni Reacts Humorously to Wizkid–Burna Boy Drama
singer Teni, popularly known as Teni Makanaki, has shared a humorous take on the ongoing clash between Wizkid and Burna Boy.
She said:
“I woke up to 57 missed calls from my loved ones advising me to hire Kizz Daniel’s bouncer. Wetin happen? I just dey see gbas gbos everywhere, na him my loved ones dey tell me say me wey be afrobeats musician make I go collect bouncer o. Say if I know wetin good for myself make I go collect that type of Kizz Daniel bouncer.
Abeg o. All those kind of Kizz Daniel bouncer, them dey chop like one cow for one week. If I come get like 7 of the bouncers, na 7 cow I go dey buy per week. Bouncer go come dey chop my money pass me because say Afrobeats don scatter.
I wan go Nollywood but they dey f!ght for there too. Where I wan come go? Shay na football I wan start dey play? Everywhere don scatter, everywhere don burst like this…”
